Difference between revisions of "blow"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 11: Line 11:
 
# As person fold im hand, use force use am [[nack]] person.
 
# As person fold im hand, use force use am [[nack]] person.
 
#:* {{ux|dv|E give am '''blow'''.  |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)}}
 
#:* {{ux|dv|E give am '''blow'''.  |(NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)}}
#:* {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget say na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head.|(bbc__22625, McGregor almost forgot that he was boxing when he threw multiply punches at Mayweather.)}}
+
#:* {{ux|dv| But e remain small make McGregor forget sey na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty '''blow''' for the back of im head.|(bbc__22625, McGregor almost forgot that he was boxing when he threw multiple punches at Mayweather at the back of his head.)}}
 
#Bad ting wey happen.
 
#Bad ting wey happen.
 
#:* {{ux|dv| Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy '''blow''' for di goment wey carri anti-coruption fight for head. |(bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)}}
 
#:* {{ux|dv| Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy '''blow''' for di goment wey carri anti-coruption fight for head. |(bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)}}
Line 31: Line 31:
 
#:* {{ux|dv| Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}}
 
#:* {{ux|dv| Im must '''blow''' one day. |(JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)}}
 
#:* {{ux|dv| For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)}}
 
#:* {{ux|dv| For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go '''blow'''. |(bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)}}
#:*{{ux|dv| Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo |(bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo.)}}
+
#:*{{ux|dv| Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan '''blow''' like Ronaldo.|(bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo.)}}
 
#Make someting sound.
 
#Make someting sound.
 
#:* {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”​— 1 Cor. |(jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)}}
 
#:* {{ux|dv|E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet '''blow'''.”​— 1 Cor. |(jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)}}
Line 39: Line 39:
 
=====Translation=====
 
=====Translation=====
 
English: ''blow'', ''succeed'', ''prosper''
 
English: ''blow'', ''succeed'', ''prosper''
 
  
 
====Transitive====
 
====Transitive====

Latest revision as of 06:21, 10 November 2022

Naija

Etymology

From English: blow

Pronunciation

  • blô

Play Play


Noun

  1. As person fold im hand, use force use am nack person.
    • E give am blow.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, He punched him.)
    • But e remain small make McGregor forget sey na boxing im dey do after he im give Mayweather plenty blow for the back of im head.  — (bbc__22625, McGregor almost forgot that he was boxing when he threw multiple punches at Mayweather at the back of his head.)
  2. Bad ting wey happen.
    • Afta plenti pressure, madam Kemi resign from office and her fake certificate kasala na heavy blow for di goment wey carri anti-coruption fight for head.  — (bbc__12977, Madam Kemi resigned from office as a result of pressures relating to her fake certificate; this was a heavy blow to the government fighting corruption.)

Translation

  • English: fight, blow

Verb

Intransitive

  1. Make person get money or make people sabi person wellwell because e get levels.
    • Dat na di time wey di work wey I dey do blow.  — (bbc__7425, That was when the job I was engaged in became lucrative.)
    • We want blow.  — (LAG_36_Marriage_DG__11, We want to become rich.)
  2. Make someting move fast.
    • As di car blow come, we zoom comot.  — (Egbokhare_2020, As the car speed towards us, we ran away.)
  3. Make breeze carry someting.
    • Breeze don dey blow.  — (jw__5069, The wind is blowing.)
    • Life dey tire person for there because of the dust and too much breeze wey dey blow.  — (jw__44011, Life can be tiring over there at times, as a result of the dust and wind blowing.)
  4. Make person dey popular.
    • Im must blow one day.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__102, He will become popular one day.)
    • For di oda past editions of Big Brother Naija and even di one for Africa, to win no mean say you go blow.  — (bbc__51224,Observations from past Big Brother Naija editions and the one for Africa, shows that wining is not a guarantee to fame and stardom.)
    • Meet di Nigeria Amputee footballer wey wan blow like Ronaldo.  — (bbc__66754, Meet the Nigeria Amputee footballer who wants to be famous like Ronaldo.)
  5. Make someting sound.
    • E go happen quick quick, even before person open eye close am, when the last trumpet blow.”​— 1 Cor.  — (jw__9309, It will happen quickly, at the twinkle of an eye, when the last trumpet sounds.)
Synonyms

hammer, sound,

Translation

English: blow, succeed, prosper

Transitive

  1. Make person fold im hand, use force use am nack person.
    • Im blow di guy.  — (He/she punched the guy.)
    • If you want fight dat guy no wahala, but make I just warn you sey if e blow you, we no go see your teeth pick.  — (NSC_2021, If you want to fight that guy, that wont be a problem. But I have to warn that if he punches you, he'll knock out all the teeth in your mouth.)
    • blow am...  — (NST_cleaned__34716, Punch him)
  2. Make someting make air touch person.
    • One day, breeze go blow foul yansh open.  — (NSC_2020, One day, your evil deeds will be exposed.)
    • Fan dey blow me for here.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, The fan is blowing me over here.)
  3. When person blow air inside someting make sound for fit comot.
    • As the people wey dey play band dey play band, na so them wey dey blow flute dey blow am.  — (katakata__63, Those with the band played the band, while those with the flute played the flute.)
    • By di time referee blow final whistle, fans dey vex, begin boo dem.  — (bbc__23951, By the time the referee blew the final whistle, fans were already angry and began to boo them.)
  4. Make person dey talk.
    • Blow grammar.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__53, Speak grandiosely.)
    • Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to the authorities.  — (bbc__94933, According to the story, he has been dragged to court by the Federal Government because they claim he lied to the authorities.)
Related forms
Synonyms
Translations
  • English: speed, talk, punch blow