Difference between revisions of "body"

 
(35 intermediate revisions by 10 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* bodi 0.75 1294, heart 0.65 565, mind 0.63 3840, blood 0.62 500, belle 0.61 914, hands 0.60 154, hand 0.59 3099, bed 0.59 159, neck 0.57 111
+
[[bodi]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' body ' .
+
From: English ''body''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bɔ̀dí
 
* bɔ̀dí
<sm2>Pcm-ng-body.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-body.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-body.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-body.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 66
+
# Wetin dey cover human being or animal bone wey hair fit grow put.
* Frequency rank in NSC treebank: 200
+
#:* {{ux|dv| E be like sey I no sleep well yesterday because since morning naim all my body dey pain me. | (It seems like I did not sleep well yesterday, because I’ve had body aches all over my body since morning.)}}
* Frequency in raw corpus: 1718
+
#:* {{ux|dv| Na di next day I begin feel pain for all my body after I fall from okada.|  (It as the next day I began to feel pains after I fell from the motorcycle.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 221
+
#:*{{ux|dv| You go shock if you see mama Seyi now, she don get body, come fine. | (You’ll be surprised if you see Seyi’s mother now, she has put on some weight and is looking very good.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Me, I no like men wey no get body. | (Personally, I don’t like slim men.)}}
 +
# Di outside of someting wey someting.
 +
#:* {{ux|dv| No worry about wetin dem write for moto body, just enter. | (Don't pay a lot of attention to the inscriptions on the bus, just board it.)}}
 +
#:* {{ux|dv| No let oil pour for di body of di container as you dey turn di oil inside. | (Ensure you do not stain the oil container as you turn oil into it.)}}
 +
# Group wey people form to follow deirsef do someting.
 +
#:* {{ux|dv| Na all di different women body join go government house for women day. | (All the different women organization went to the government house.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Every State Government— go make am easy for voluntary organisation and oder body wey dey provide service wey State Government get power to provide as e be for section 177, 178, 182 and 183 for dis Act. | (childrights__525, __Every state government will make it easy for voluntary organisations and other organisations providing services under the authority of the State Government as stated in section 177, 178, 182 and 183 in this Act.)}}
 +
# As person or animal take physically dey.
 +
#:* {{ux|dv| How body? | (How are you?)}}
 +
#:* {{ux|dv| How you want make person take sorry for you now? No be you carry your body go di place? | (How do you want someone to have pity on you now? Didn’t you willfully take yourself there?)}}
  
The word is used more orally than in written texts.
 
  
 +
====Related forms====
 +
[[pepperbody]], [[scatterbody]], [[deadbody]], [[body odour]]
  
===Noun===
+
====Synonyms====
body: body -- Definition in Naija?
+
* [[flesh]], [[koko]],
  
 +
====Antonyms====
 +
* [[mind]], [[spirit]]
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
====Translations====
#: {{ux|dv|E get big '''body'''. |(He/she is huge/fat.)}}
+
* English: ''body'', ''trunk'', ''human physical frame'', ''weight'', ''the main issue''
# - (frequency:435)
 
#: {{ux|dv|How '''body'''? |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__40, How are you?)}}
 
#: {{ux|dv|'''Body''' pain. |(bbc__44176, __no translation__)}}
 
# case (frequency:167)
 
#: {{ux|dv|E get fat for '''body''' now. |(ENU_12_Social-Life_DG__159, It has fat in its body now.)}}
 
#: {{ux|dv|dem come get sin for '''body'''. |(jw__3579, __no translation__)}}
 
# det (frequency:89)
 
#: {{ux|dv|NO '''body'''! |(bbc__78447, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem carry di '''body''' go station. |(bbc__28060, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:49)
 
#: {{ux|dv|Sometimes, na person '''body''' e mean. |(jw__42814, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mt 26:26 ​—The Memorial bread mean Jesus '''body''' |(jw__24720, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:40)
 
#: {{ux|dv|Take sama '''body'''. |(NST_cleaned__10184, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|pass dead '''body''' own |(deuber__3750, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:34)
 
#: {{ux|dv|But no be only one demon dey the man '''body'''. |(jw__5467, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|check your tyre, look di '''body''' of your door. |(NST_cleaned__34703, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:32)
 
#: {{ux|dv|New camera dey detect light sources inside di '''body'''; |(bbc__72705, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im pour fuel for dia '''body''' so dem go catch fire fast. |(bbc__58835, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|As God give us life and '''body''', e good make we dey use am the way e want. |(jw__2415, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem make sure sey Israel people clean for their worship, character and '''body'''. |(jw__35249, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|All '''body''' outside. |(NST_cleaned__34233, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For example, no '''body''' don see where snake dey change to goat. |(jw__29261, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|E say even dey new condition of service remain small make make dem approve as NEMA governing '''body''' don stamp am. |(bbc__45448, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E no bi clear who kill goment force as deh just see de die '''body''', and deh know know if deh kill dem man for de place or just dump de '''body'''. |(bbc__44864, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Exercise dey good for '''body''' and mind Exercise |(bbc__48018, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|dem go take all their mind, '''body''' and power love am, nothing go remain. |(jw__24593, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na only the apostles first be the governing '''body'''. |(jw__13121, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For the Apostle time, na one small group wey be ‘apostles and elders’ for Jerusalem be the governing '''body'''. |(jw__12129, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
===Idiom===
 +
'''Body no be firewood'''
 +
====Pronunciation====
 +
bɔ̀dɪ́ nó bɪ̀ faɪ̀àwûd
  
====Synonyms====
+
<sm2>Pcm-ng-body no be firewood.f.ogg</sm2>
* bodi 0.75 1294, heart 0.65 565, mind 0.63 3840, blood 0.62 500, belle 0.61 914, hands 0.60 154, hand 0.59 3099, bed 0.59 159, neck 0.57 111
+
<sm2>Pcm-ng-body no be firewood.m.ogg</sm2>
  
====Antonyms====
+
====Idiom====
* bodi 0.75 1294, heart 0.65 565, mind 0.63 3840, blood 0.62 500, belle 0.61 914, hands 0.60 154, hand 0.59 3099, bed 0.59 159, neck 0.57 111
+
# De dey use am dey talk sey person need to dey rest.
 +
#:* {{ux|dv|Once once, dey try enter house before night reach, siddon, drink cold water. '''Body no be firewood''' o. If you [[move]] like dis, na your next of kin go chop all dis money o. |(NSC_2021, Now and then, try to get home early, sit down, take a glass of cold water. You are not invulnerable. If you suddenly die, all you have acquired will be spent by your next of kin.)}}
 +
#  De dey use am dey talk sey person  need make e dey [[nack]]
 +
#:* {{ux|dv| E no good make two of una just marry one person con dey stay Kano, di oder one go dey stay Lagos, look am wellwell o, '''body no be firewood'''. |(NSC_2021, It isn't good to stay apart after marriage, one person in Kano, the other in Lagos, think about it carefully. You are human.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: body
+
* English: ''you are only human''

Latest revision as of 15:10, 27 February 2024

Naija

Alternative forms

bodi

Etymology

From: English body

Pronunciation

  • bɔ̀dí

Play Play

Noun

  1. Wetin dey cover human being or animal bone wey hair fit grow put.
    • E be like sey I no sleep well yesterday because since morning naim all my body dey pain me.  —  (It seems like I did not sleep well yesterday, because I’ve had body aches all over my body since morning.)
    • Na di next day I begin feel pain for all my body after I fall from okada.  —  (It as the next day I began to feel pains after I fell from the motorcycle.)
    • You go shock if you see mama Seyi now, she don get body, come fine.  —  (You’ll be surprised if you see Seyi’s mother now, she has put on some weight and is looking very good.)
    • Me, I no like men wey no get body.  —  (Personally, I don’t like slim men.)
  2. Di outside of someting wey someting.
    • No worry about wetin dem write for moto body, just enter.  —  (Don't pay a lot of attention to the inscriptions on the bus, just board it.)
    • No let oil pour for di body of di container as you dey turn di oil inside.  —  (Ensure you do not stain the oil container as you turn oil into it.)
  3. Group wey people form to follow deirsef do someting.
    • Na all di different women body join go government house for women day.  —  (All the different women organization went to the government house.)
    • Every State Government— go make am easy for voluntary organisation and oder body wey dey provide service wey State Government get power to provide as e be for section 177, 178, 182 and 183 for dis Act.  —  (childrights__525, __Every state government will make it easy for voluntary organisations and other organisations providing services under the authority of the State Government as stated in section 177, 178, 182 and 183 in this Act.)
  4. As person or animal take physically dey.
    • How body?  —  (How are you?)
    • How you want make person take sorry for you now? No be you carry your body go di place?  —  (How do you want someone to have pity on you now? Didn’t you willfully take yourself there?)


Related forms

pepperbody, scatterbody, deadbody, body odour

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: body, trunk, human physical frame, weight, the main issue

Idiom

Body no be firewood

Pronunciation

bɔ̀dɪ́ nó bɪ̀ faɪ̀àwûd


Play

Idiom

  1. De dey use am dey talk sey person need to dey rest.
    • Once once, dey try enter house before night reach, siddon, drink cold water. Body no be firewood o. If you move like dis, na your next of kin go chop all dis money o.  — (NSC_2021, Now and then, try to get home early, sit down, take a glass of cold water. You are not invulnerable. If you suddenly die, all you have acquired will be spent by your next of kin.)
  2. De dey use am dey talk sey person need make e dey nack
    • E no good make two of una just marry one person con dey stay Kano, di oder one go dey stay Lagos, look am wellwell o, body no be firewood.  — (NSC_2021, It isn't good to stay apart after marriage, one person in Kano, the other in Lagos, think about it carefully. You are human.)

Translations

  • English: you are only human