Difference between revisions of "bone"

 
(20 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-bone.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bone.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bone.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bone.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 7
 
* Frequency rank in NSC treebank: 942
 
* Frequency in raw corpus: 119
 
* Frequency rank in raw corpus: 1857
 
 
===Definition===
 
the strong part of bodi wey flesh cover
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# person marrow
+
#Di strong part inside person or animal bodi wey flesh cover.
#: {{ux|dv|E pain me reach '''bone'''. |(jw__35925, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Motor neurone disease dey affect person '''bone''', for Hawing case, im no fit move im body at all, sotay na for wheelchair im dey permanent. |(bbc__67997, Motor neurone disease affects someone's bone, in Hawing's case, he cannot move his body at all, so that he uses a wheelchair permanently.)}}
#: {{ux|dv|I con put meat for '''bone''' body? |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__77, I should then add flesh to the bone ?)}}
+
#:*{{ux|dv|Dem [[nack]] 4.5 inches iron nail for the '''bone'''. |(jw__37031, They drove 4.5 inches iron nail through the bone.)}}
# nmod:poss (frequency:8)
+
#Inside person mind.
#: {{ux|dv|The thing pain me reach my '''bone'''. |(jw__10829, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di thing pain me reach my '''bone'''. |(jw__10829, The thing hurt me to the recesses of my mind.)}}
#: {{ux|dv|The thing pain Moses reach im '''bone'''. |(jw__2901, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Dat laugh wey e dey laugh no reach '''bone'''. |(NSC_2022, His laughter is not genuine.)}}
# nmod (frequency:3)
+
#Matter wey difficult.
#: {{ux|dv|You be '''bone''' of my '''bone''', you be flesh of my flesh. |(jw__47313, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Good hospitals na some of di things Nigerians no dey see because of bribery and corruption for government how '''bone''' hook big oil men and Nigerian politicians for throat |(bbc__86371, Good hospitals are some of the things Nigerians lack because of the bribery and corruption in government where it has become endemic in the lives of oil magnates and Nigerian politicians.)}}
#: {{ux|dv|Motor neurone disease dey affect person '''bone''', for Hawing case, im no fit move im body at all, sotay na for wheelchair im dey permanent. |(bbc__67997, __no translation__)}}
+
====Related forms====
# det (frequency:2)
+
* [[biscuitbone]]
#: {{ux|dv|You guy chop di '''bone''', everyting. |(NST_cleaned__38729, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You know sey di '''bone''' no dey stronger. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__116, You know the bones are not very strong.)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Bone''' small, small… |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__228, Ignore small...small...)}}
 
#: {{ux|dv|STEFAN HEUNIS Good hospitals na some of di things Nigerians no dey see because of bribery and corruption for government How '''bone''' hook big oil men and Nigerian politicians for throat |(bbc__86371, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Bone''' and muscle weakness |(bbc__20428, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|My husband bin don die before I born my pikin and afta all di suffer, vigilante pipo beat am break im neck, back '''bone''' and march-march im bele, she tok. |(bbc__4912, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Now dem tell am sey no '''bone''' break o, sey na just make im hang di hand, make e press hand, |(NST_cleaned__30167, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Woman wey know sey she, guy, woman wey know sey she no sabi cook, if you tell am sey she no sabi cook, she go ta~, she go just '''bone''' face comot from your side. |(KAD_06_Cooking_DG__213, Woman who knows that she... guy, a woman who knows that she doesn't know how to cook, if you tell her that she doesn't know how to cook, she will ta... she will just frown her face and leave your side.)}}
 
# case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dem nack 4.5 inches iron nail for the '''bone'''. |(jw__37031, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I sit down for ground, dey bend for ground, dey roll for ground, dey beg you to please take a wonderful care of yourself for me simply because I love you all to di '''bone'''. |(IBA_33_News-Comments_MG__137, I sit on the ground, I am bending over, I am rolling on the ground, begging you to please take good care of yourselves, for my sake, simply because I love you all to the bone.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[biscuit bone|biscuit bone]]
 
 
 
#: {{ux|dv|So as I put am for water wit some salt , den, I go carry my bones, biscuit bone  put am for fire, put onions, and den tomatoes. |(NST_cleaned__32601, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So as I put am for water wit some salt (because vinegar, I no go fit get everytime), den, I go carry my bones, biscuit bone (dat is di one dat we normally use because e go make am sweet, ) put am for fire, put onions, and den tomatoes. (JOS_12_How-To-Prepare-Gote-Soup_MG__5, So as I put it in the water with some salt (because vinegar, I won't be able to get that all the time), then, I will take my bones |(marrow bones, that's what we normally use because they will make it tasty), put them on the fire, add onions and then tomatos.)}}
 
* [[bone body|bone body]]
 
 
 
#: {{ux|dv|I con put meat for bone body? |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__77, I should then add flesh to the bone ?)}}
 
#: {{ux|dv|No put meat for bone body because bone dey separate. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__81, Don't add flesh to the bone because the bone is separate.)}}
 
* [[bone cancer|bone cancer]]
 
 
 
#: {{ux|dv|But bone cancer and radiology na still big headache for treat pikin cancer. |(bbc__21925, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of dem wey old reach 2,250 years bin get prostrate cancer, while one toe wey old reach 1.7 million years from South Africa bin get very strong bone cancer. |(bbc__78462, __no translation__)}}
 
* [[heel bone|heel bone]]
 
 
 
#: {{ux|dv|This na picture of person heel bone wey dem mold. |(jw__37030, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na 1968 dem see the original heel bone wey dem look take make this one. |(jw__37032, __no translation__)}}
 
* [[pipo bone|pipo bone]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Thousands of pipo bone di overnight curfew wey military put for ground afta dem overthrow Bashir. |(bbc__93858, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Inside di hall, pipo bone dey write di test, as for Princess, she just dey look like pesin wey don loss. |(bbc__60090, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* room 0.51 356, permission 0.51 128, notice 0.50 360, head 0.49 1697, guilty 0.49 214, fault 0.48 76, comma 0.47 30, incase 0.47 5, bail 0.47 231
+
* [[ugboloko]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* room 0.51 356, permission 0.51 128, notice 0.50 360, head 0.49 1697, guilty 0.49 214, fault 0.48 76, comma 0.47 30, incase 0.47 5, bail 0.47 231
+
* [[flesh]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''bone''
  
===Verb===
 
bone: to ignore -- Definition in Naija?
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|'''Bone''' am, e no get level. |(Ignore him/her! He/she has no say.)}}
 
 
====Derived forms====
 
  
  
 +
===Verb===
 +
#Sey person tight face.
 +
#:*{{ux|dv|Woman wey know sey she, guy, woman wey know sey she no sabi cook, if you tell am sey she no sabi cook, she go ta~, she go just '''bone''' face comot from your side. |(KAD_06_Cooking_DG__213, Woman who knows that she... guy, a woman who knows that she doesn't know how to cook, if you tell her that she doesn't know how to cook, she will ta... she will just frown her face and leave your side.)}}
 +
#Sey person carry eye comot for person or someting wey e no like.
 +
#:*{{ux|dv|Di babe '''bone''' e boyfriend sake of sey di guy fall her hand carry her best friend. |The babe ignored her boyfriend because he cheated on her by going out with her best friend.)}}
 +
#:*{{ux|dv|'''Bone''' any body wey dey talk anyhow. |(Ignore any person who talks carelessly.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* room 0.51 356, permission 0.51 128, notice 0.50 360, head 0.49 1697, guilty 0.49 214, fault 0.48 76, comma 0.47 30, incase 0.47 5, bail 0.47 231
+
* [[lock up]]
 
 
====Antonyms====
 
* room 0.51 356, permission 0.51 128, notice 0.50 360, head 0.49 1697, guilty 0.49 214, fault 0.48 76, comma 0.47 30, incase 0.47 5, bail 0.47 231
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to ignore
+
* English: ''to deadpan'', ''to ignore''

Latest revision as of 13:32, 25 January 2023

Naija

Etymology

From: English bone

Pronunciation

  • bôn

Play Play

Noun

  1. Di strong part inside person or animal bodi wey flesh cover.
    • Motor neurone disease dey affect person bone, for Hawing case, im no fit move im body at all, sotay na for wheelchair im dey permanent.  — (bbc__67997, Motor neurone disease affects someone's bone, in Hawing's case, he cannot move his body at all, so that he uses a wheelchair permanently.)
    • Dem nack 4.5 inches iron nail for the bone.  — (jw__37031, They drove 4.5 inches iron nail through the bone.)
  2. Inside person mind.
    • Di thing pain me reach my bone.  — (jw__10829, The thing hurt me to the recesses of my mind.)
    • Dat laugh wey e dey laugh no reach bone.  — (NSC_2022, His laughter is not genuine.)
  3. Matter wey difficult.
    • Good hospitals na some of di things Nigerians no dey see because of bribery and corruption for government how bone hook big oil men and Nigerian politicians for throat  — (bbc__86371, Good hospitals are some of the things Nigerians lack because of the bribery and corruption in government where it has become endemic in the lives of oil magnates and Nigerian politicians.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: bone


Verb

  1. Sey person tight face.
    • Woman wey know sey she, guy, woman wey know sey she no sabi cook, if you tell am sey she no sabi cook, she go ta~, she go just bone face comot from your side.  — (KAD_06_Cooking_DG__213, Woman who knows that she... guy, a woman who knows that she doesn't know how to cook, if you tell her that she doesn't know how to cook, she will ta... she will just frown her face and leave your side.)
  2. Sey person carry eye comot for person or someting wey e no like.
    • Di babe bone e boyfriend sake of sey di guy fall her hand carry her best friend.  — The babe ignored her boyfriend because he cheated on her by going out with her best friend.)
    • Bone any body wey dey talk anyhow.  — (Ignore any person who talks carelessly.)

Synonyms

Translations

  • English: to deadpan, to ignore