Difference between revisions of "bounce"

Line 16: Line 16:
  
===Verb===
+
===Transitive Verb===
bounce: to walk with confidence -- Definition in Naija?
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|E dey '''bounce''' like sey im don win jackpot. |(He is walking with confidence as if he won a jackpot.)}}
 
* Make dem remove person.
 
* Make dem remove person.
 
#: {{ux|dv|For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit '''bounce''' am. |(bbc__50152, __no translation__)}}
 
* Make person reject someting/person.
 +
#: {{ux|dv|Why US dey '''bounce''' Ghanaians visa more times |(bbc__100495, __no translation__)}}
 +
#: {{ux|dv|Plenti of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey '''bounce''' dem say dem no get official papers. |(bbc__81964, __no
 +
 +
===Intrasitive Verb===
 +
* Make person waka wit confidence.
 +
#: {{ux|dv|E dey '''bounce''' like sey im don win jackpot. |(Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)}}
 
* Make we cause someting dey move up and down.  
 
* Make we cause someting dey move up and down.  
 
#: {{ux|dv|Aboudi Onguene weh e di play for CSKA Russia open door for mbunya for 13' minute as e comet laik lighten kick straight for goalkeeper but de ball '''bounce''' back for e foot and e score as Enganamouit service e ball. |(bbc__11148, __no translation__)}}
 
Line 30: Line 33:
 
* Make someting come alive again.
 
* Make someting come alive again.
 
#: {{ux|dv|Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go '''bounce''' back. |(bbc__12863, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go '''bounce''' back. |(bbc__12863, __no translation__)}}
* Make person reject someting
+
 
#: {{ux|dv|Why US dey '''bounce''' Ghanaians visa more times |(bbc__100495, __no translation__)}}
+
===Serial Verb===
#: {{ux|dv|Plenti of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey '''bounce''' dem say dem no get official papers. |(bbc__81964, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Dey don '''bounce''' dem comot. |(Tella_NSC_2021, They have sacked them.)}}
 +
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[bouncer]]
 
* [[bouncer]]
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* kalinic 0.68 8, sender 0.62 5, esperance 0.60 18, zidane 0.60 76, safely 0.57 25, zinedine 0.56 39, knock 0.55 85, madrid 0.55 515, clasico 0.54 5
+
* [[comot]],[[sack]]
  
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* kalinic 0.68 8, sender 0.62 5, esperance 0.60 18, zidane 0.60 76, safely 0.57 25, zinedine 0.56 39, knock 0.55 85, madrid 0.55 515, clasico 0.54 5
+
* [[gree]],
  
====Translations====
 
====Translations====
* English: to walk with confidence
+
* English: ''to walk with confidence''.

Revision as of 15:47, 25 January 2021

Naija

Etymology

From English bounce.

Pronunciation

  • báùns

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 28
  • Frequency rank in raw corpus: 4461

Transitive Verb

  • Make dem remove person.
  1. For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am.  — (bbc__50152, __no translation__)
  • Make person reject someting/person.
  1. Why US dey bounce Ghanaians visa more times  — (bbc__100495, __no translation__)
    {{ux|dv|Plenti of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey bounce dem say dem no get official papers. |(bbc__81964, __no

Intrasitive Verb

  • Make person waka wit confidence.
  1. E dey bounce like sey im don win jackpot.  — (Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)
  • Make we cause someting dey move up and down.
  1. Aboudi Onguene weh e di play for CSKA Russia open door for mbunya for 13' minute as e comet laik lighten kick straight for goalkeeper but de ball bounce back for e foot and e score as Enganamouit service e ball.  — (bbc__11148, __no translation__)
  • Make person turn back to attack someting or somebody.
  1. Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still bounce back, start to pursue you.  — (NST_cleaned__31754, __no translation__)
  • Make someting come alive again.
  1. Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go bounce back.  — (bbc__12863, __no translation__)

Serial Verb

  1. Dey don bounce dem comot.  — (Tella_NSC_2021, They have sacked them.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to walk with confidence.