Difference between revisions of "bounce"

Line 18: Line 18:
 
===Intransitive Verb===
 
===Intransitive Verb===
 
* Make person waka wit confidence.
 
* Make person waka wit confidence.
:{{ux|dv|E dey '''bounce''' like sey im don win jackpot. |(Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)}}
+
:*{{ux|dv|E dey '''bounce''' like sey im don win jackpot. |(Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)}}
 
* Make we cause someting dey move up and down.  
 
* Make we cause someting dey move up and down.  
:{{ux|dv|Aboudi Onguene weh e di play for CSKA Russia open door for mbunya for 13' minute as e comet laik lighten kick straight for goalkeeper but de ball '''bounce''' back for e foot and e score as Enganamouit service e ball. |(bbc__11148, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv|As di ball just '''bounce''' comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net. |(NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.]}}
 
* Make person turn back to attack someting or somebody.
 
* Make person turn back to attack someting or somebody.
:{{ux|dv|Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still '''bounce''' back, start to pursue you. |(NST_cleaned__31754, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still '''bounce''' back, start to pursue you. |(NST_cleaned__31754, if you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)}}
 
* Make someting come alive again.
 
* Make someting come alive again.
:{{ux|dv|Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go '''bounce''' back. |(bbc__12863, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go '''bounce''' back. |(bbc__12863, __no translation__)}}
  
 
===Serial Verb===
 
===Serial Verb===
:{{ux|dv|Dey don '''bounce''' dem comot. |(Tella_NSC_2021, They have sacked them.)}}
+
:*{{ux|dv|Dey don '''bounce''' dem comot. |(Tella_NSC_2021, They have sacked them.)}}
  
 
====Related form====
 
====Related form====

Revision as of 17:09, 12 July 2021

Naija

Etymology

From English bounce.

Pronunciation

  • báùns

Play Play

Transitive Verb

  • Make dem remove person.
  • For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am.  — (bbc__50152, In February, it looked like he was going to step down but Al-Bashir called for a state of emergency as he said that the protesters had a point but only elections will oust him.)
  • Make person reject someting/person.
  1. Why US dey bounce Ghanaians visa more times.  — (bbc__100495, Why the US is rejecting Ghanaian visa many times.)
  2. Plenty of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey bounce dem say dem no get official papers.  — (bbc__81964,A lot of the people that came were children and the issue was that they are rejected because they didn't have official papers. )

Intransitive Verb

  • Make person waka wit confidence.
  • E dey bounce like sey im don win jackpot.  — (Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)
  • Make we cause someting dey move up and down.
  • As di ball just bounce comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net.  — (NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.]
  • Make person turn back to attack someting or somebody.
  • Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still bounce back, start to pursue you.  — (NST_cleaned__31754, if you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)
  • Make someting come alive again.
  • Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go bounce back.  — (bbc__12863, __no translation__)

Serial Verb

  • Dey don bounce dem comot.  — (Tella_NSC_2021, They have sacked them.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to walk with confidence.