Difference between revisions of "bounce"

Line 18: Line 18:
 
===Intransitive Verb===
 
===Intransitive Verb===
 
# Make person waka wit confidence.
 
# Make person waka wit confidence.
:*{{ux|dv|E dey '''bounce''' like sey im don win jackpot. |(Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)}}
+
#:*{{ux|dv|E dey '''bounce''' like sey im don win jackpot. |(Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)}}
 
# Make someting dey move up and down.  
 
# Make someting dey move up and down.  
:* {{ux|dv|As di ball just '''bounce''' comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net. |(NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.]}}
+
#:* {{ux|dv|As di ball just '''bounce''' comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net. |(NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.]}}
 
# Make person turn back to attack someting or somebody.
 
# Make person turn back to attack someting or somebody.
:*{{ux|dv|Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still '''bounce''' back, start to pursue you. |(NST_cleaned__31754, if you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)}}
+
#:*{{ux|dv|Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still '''bounce''' back, start to pursue you. |(NST_cleaned__31754, if you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)}}
 
# Make someting come alive again.
 
# Make someting come alive again.
:*{{ux|dv|Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go '''bounce''' back. |(bbc__12863, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go '''bounce''' back. |(bbc__12863, __no translation__)}}
  
 
===Serial Verb===
 
===Serial Verb===

Revision as of 17:37, 12 July 2021

Naija

Etymology

From English bounce.

Pronunciation

  • báùns

Play Play

Transitive Verb

  • Make dem remove person.
  • For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am.  — (bbc__50152, In February, it looked like he was going to step down but Al-Bashir called for a state of emergency as he said that the protesters had a point but only elections will oust him.)
  • Make person reject someting/person.
  • Why US dey bounce Ghanaians visa more times.  — (bbc__100495, Why the US is rejecting Ghanaian visa many times.)
  • Plenty of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey bounce dem say dem no get official papers.  — (bbc__81964, A lot of the people that came were children and the issue was that they are rejected because they didn't have official papers. )

Intransitive Verb

  1. Make person waka wit confidence.
    • E dey bounce like sey im don win jackpot.  — (Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)
  2. Make someting dey move up and down.
    • As di ball just bounce comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net.  — (NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.]
  3. Make person turn back to attack someting or somebody.
    • Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still bounce back, start to pursue you.  — (NST_cleaned__31754, if you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)
  4. Make someting come alive again.
    • Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go bounce back.  — (bbc__12863, __no translation__)

Serial Verb

  • Dey don bounce dem comot.  — (Tella_NSC_2021, They have sacked them.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to walk with confidence.