bounce

Naija

Etymology

From English bounce.

Pronunciation

  • báùns

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 28
  • Frequency rank in raw corpus: 4461


Transitive Verb

  • Make dem remove person.
For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am.  — (bbc__50152, __no translation__)
  • Make person reject someting/person.
  1. Why US dey bounce Ghanaians visa more times  — (bbc__100495, __no translation__)
  2. {{ux|dv|Plenti of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey bounce dem say dem no get official papers. |(bbc__81964, __no

Intransitive Verb

  • Make person waka wit confidence.
E dey bounce like sey im don win jackpot.  — (Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)
  • Make we cause someting dey move up and down.
Aboudi Onguene weh e di play for CSKA Russia open door for mbunya for 13' minute as e comet laik lighten kick straight for goalkeeper but de ball bounce back for e foot and e score as Enganamouit service e ball.  — (bbc__11148, __no translation__)
  • Make person turn back to attack someting or somebody.
Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still bounce back, start to pursue you.  — (NST_cleaned__31754, __no translation__)
  • Make someting come alive again.
Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go bounce back.  — (bbc__12863, __no translation__)

Serial Verb

Dey don bounce dem comot.  — (Tella_NSC_2021, They have sacked them.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to walk with confidence.