bounce
Naija
Etymology
From English bounce.
Pronunciation
- báùns
Transitive Verb
- Make dem remove person.
- For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am. — (bbc__50152, In February, it looked like he was going to step down but Al-Bashir called for a state of emergency as he said that the protesters had a point but only elections will oust him.)
- Make person reject someting/person.
- Why US dey bounce Ghanaians visa more times. — (bbc__100495, Why the US is rejecting Ghanaian visa many times.)
- Plenty of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey bounce dem say dem no get official papers. — (bbc__81964, A lot of the people that came were children and the issue was that they are rejected because they didn't have official papers. )
Intransitive Verb
- Make person waka wit confidence.
- E dey bounce like sey im don win jackpot. — (Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)
- Make someting dey move up and down.
- As di ball just bounce comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net. — (NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.]
- Make person turn back to attack someting or somebody.
- Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still bounce back, start to pursue you. — (NST_cleaned__31754, if you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)
- Make someting come alive again.
- Afta di defeat, di president tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go bounce back. — (bbc__12863, __no translation__)
Serial Verb
- Dey don bounce dem comot. — (Tella_NSC_2021, They have sacked them.)
Related form
Synonyms
Antonyms
- gree,
Translations
- English: to walk with confidence.