Difference between revisions of "boy"
(→Noun) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
#:* {{ux|dv|How about di '''boy'''? |(KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy?)}} | #:* {{ux|dv|How about di '''boy'''? |(KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy?)}} | ||
#:* {{ux|dv|One day, I dey work, one girl wit one '''boy''' come, and say auntie, see! |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)}} | #:* {{ux|dv|One day, I dey work, one girl wit one '''boy''' come, and say auntie, see! |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)}} | ||
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|Meghan Markle don born baby '''boy''' for Prince Harry. |(bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby '''boy''' for Prince Harry.)}} |
− | # Person wey dey serve person | + | # Person wey dey serve person. |
#:* {{ux|dv| Na because you no too dey shout na im make dis your '''boy''' get mind tell you sey e no go do wetin you tell am. |(NSC_2021, It's because you are not harsh that's why your apprentice can boldly say that he won't do what you asked him to do.)}} | #:* {{ux|dv| Na because you no too dey shout na im make dis your '''boy''' get mind tell you sey e no go do wetin you tell am. |(NSC_2021, It's because you are not harsh that's why your apprentice can boldly say that he won't do what you asked him to do.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Person wey be person '''boy''' go still dey reason sey im go be [[oga]] one day; and e too, e go get im own '''boy''' wey go dey work for am. |(NSC_2021, A person who is a subordinate to someone will hope that one day he will become the boss, and he too will have a subordinate who will work for him.)}} | #:* {{ux|dv| Person wey be person '''boy''' go still dey reason sey im go be [[oga]] one day; and e too, e go get im own '''boy''' wey go dey work for am. |(NSC_2021, A person who is a subordinate to someone will hope that one day he will become the boss, and he too will have a subordinate who will work for him.)}} |
Revision as of 12:50, 8 April 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English boy
Pronunciation
- bͻî
Noun
- Pikin wey be male.
- How about di boy? — (KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy?)
- One day, I dey work, one girl wit one boy come, and say auntie, see! — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)
- Meghan Markle don born baby boy for Prince Harry. — (bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby boy for Prince Harry.)
- Person wey dey serve person.
- Na because you no too dey shout na im make dis your boy get mind tell you sey e no go do wetin you tell am. — (NSC_2021, It's because you are not harsh that's why your apprentice can boldly say that he won't do what you asked him to do.)
- Person wey be person boy go still dey reason sey im go be oga one day; and e too, e go get im own boy wey go dey work for am. — (NSC_2021, A person who is a subordinate to someone will hope that one day he will become the boss, and he too will have a subordinate who will work for him.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a young male, apprentice, subordinate,
Pronunciation2
- bͻǐ
Noun
- Person wey dey serve person for shop.
- All dis boy wey you pack full for here and you say market no dey move. Make dem comot go find customer for market naw. — (NSC_2021, You have a lot of apprentices here and you say sales are bad. Let them go and canvass for customers in the market.)
- No be sey you get money o. How many boy you don train for here? — (NSC_2021, It isn't all about your wealth. How many apprentices have you trained here?)
Related Forms
Translations
- English: Apprentice