Difference between revisions of "boy"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bͻî
+
*bͻ́ì
 
 
 
<sm2>Pcm-ng-boy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boy.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-boy.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-boy.m.ogg</sm2>
  
===Noun===
+
====Noun====
* Pikin wey be male.
+
# Pikin wey be male.
:* {{ux|dv|How about di '''boy'''? |(KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy?)}}
+
#:* {{ux|dv|How about di '''boy'''? |(KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy?)}}
:* {{ux|dv|One day, I dey work, one girl wit one '''boy''' come, and say auntie, see! |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)}}
+
#:* {{ux|dv|One day, I dey work, one girl wit one '''boy''' come, and say auntie, see! |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)}}
:*{{ux|dv|Reuters Meghan Markle don born baby '''boy''' for Prince Harry. |(bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby boy for Prince Harry.)}}
+
#:*{{ux|dv|Meghan Markle don born baby '''boy''' for Prince Harry. |(bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby '''boy''' for Prince Harry.)}}
:*{{ux|dv|Di '''boy''' name na Michael. |(jw__23910, The name of the boy is Michael.)}}
+
# Person wey dey serve person.
 
+
#:* {{ux|dv| Na because you no too dey shout na im make dis your '''boy''' get mind tell you sey e no go do wetin you tell am. |(NSC_2021, It's because you are not harsh that's why your apprentice can boldly say that he won't do what you asked him to do.)}}
====Related forms====
+
#:* {{ux|dv| Person wey be person '''boy''' go still dey reason sey im go be [[oga]] one day; and e too, e go get im own '''boy''' wey go dey work for am. |(NSC_2021, A person who is a subordinate to someone will hope that one day he will become the boss, and he too will have a subordinate who will work for him.)}}
* [[area boy]], [[boyboy]], [[ol'boy]], [[headboy]]
+
=====Related forms=====
 +
* [[area boy]], [[boyboy]], [[oboy]],
  
====Synonyms====
+
=====Synonyms=====
 
* [[guy]]
 
* [[guy]]
  
====Antonyms====
+
=====Antonyms=====
 
* [[girl]]
 
* [[girl]]
  
====Translations====
+
=====Translations=====
* English: ''a young male''.
+
* English: ''a young male'', ''apprentice'', ''subordinate'', ''
 +
 
 +
===Pronunciation2===
 +
* bͻ̀í
 +
 
 +
<sm2>Pcm-ng-boy2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-boy2.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
====Noun====
 +
* Person wey dey serve person for shop.
 +
:* {{ux|dv| All dis '''boy''' wey you pack full for here and you say market no dey move. Make dem comot go find customer for market naw. |(NSC_2021, You have a lot of apprentices here and you say sales are bad. Let them go and canvass for customers in the market.)}}
 +
:* {{ux|dv| No be sey you get money o. How many '''boy''' you don train for here? |(NSC_2021, It isn't all about your wealth. How many apprentices have you trained here?)}}
 +
 
 +
=====Related Forms=====
 +
* [[boyboy]]
 +
 
 +
=====Translations=====
 +
* English: ''Apprentice''

Latest revision as of 20:01, 27 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English boy

Pronunciation

  • bͻ́ì

Play Play

Noun

  1. Pikin wey be male.
    • How about di boy?  — (KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy?)
    • One day, I dey work, one girl wit one boy come, and say auntie, see!  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)
    • Meghan Markle don born baby boy for Prince Harry.  — (bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby boy for Prince Harry.)
  2. Person wey dey serve person.
    • Na because you no too dey shout na im make dis your boy get mind tell you sey e no go do wetin you tell am.  — (NSC_2021, It's because you are not harsh that's why your apprentice can boldly say that he won't do what you asked him to do.)
    • Person wey be person boy go still dey reason sey im go be oga one day; and e too, e go get im own boy wey go dey work for am.  — (NSC_2021, A person who is a subordinate to someone will hope that one day he will become the boss, and he too will have a subordinate who will work for him.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
  • English: a young male, apprentice, subordinate,

Pronunciation2

  • bͻ̀í

Play


Noun

  • Person wey dey serve person for shop.
  • All dis boy wey you pack full for here and you say market no dey move. Make dem comot go find customer for market naw.  — (NSC_2021, You have a lot of apprentices here and you say sales are bad. Let them go and canvass for customers in the market.)
  • No be sey you get money o. How many boy you don train for here?  — (NSC_2021, It isn't all about your wealth. How many apprentices have you trained here?)
Related Forms
Translations
  • English: Apprentice