Difference between revisions of "boy"
TellaSamson (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(14 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * boyi | + | * [[boyi]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''boy'' | + | From: English ''boy'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | *bͻ́ì |
<sm2>Pcm-ng-boy.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-boy.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-boy.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-boy.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ====Noun==== |
− | * | + | # Pikin wey be male. |
− | * | + | #:* {{ux|dv|How about di '''boy'''? |(KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy?)}} |
− | * | + | #:* {{ux|dv|One day, I dey work, one girl wit one '''boy''' come, and say auntie, see! |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)}} |
− | * | + | #:*{{ux|dv|Meghan Markle don born baby '''boy''' for Prince Harry. |(bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby '''boy''' for Prince Harry.)}} |
+ | # Person wey dey serve person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Na because you no too dey shout na im make dis your '''boy''' get mind tell you sey e no go do wetin you tell am. |(NSC_2021, It's because you are not harsh that's why your apprentice can boldly say that he won't do what you asked him to do.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Person wey be person '''boy''' go still dey reason sey im go be [[oga]] one day; and e too, e go get im own '''boy''' wey go dey work for am. |(NSC_2021, A person who is a subordinate to someone will hope that one day he will become the boss, and he too will have a subordinate who will work for him.)}} | ||
+ | =====Related forms===== | ||
+ | * [[area boy]], [[boyboy]], [[oboy]], | ||
+ | =====Synonyms===== | ||
+ | * [[guy]] | ||
− | === | + | =====Antonyms===== |
− | * | + | * [[girl]] |
− | + | =====Translations===== | |
− | + | * English: ''a young male'', ''apprentice'', ''subordinate'', '' | |
− | |||
− | * | + | ===Pronunciation2=== |
− | + | * bͻ̀í | |
+ | <sm2>Pcm-ng-boy2.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-boy2.m.ogg</sm2> | ||
− | ==== | + | ====Noun==== |
+ | * Person wey dey serve person for shop. | ||
+ | :* {{ux|dv| All dis '''boy''' wey you pack full for here and you say market no dey move. Make dem comot go find customer for market naw. |(NSC_2021, You have a lot of apprentices here and you say sales are bad. Let them go and canvass for customers in the market.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| No be sey you get money o. How many '''boy''' you don train for here? |(NSC_2021, It isn't all about your wealth. How many apprentices have you trained here?)}} | ||
− | * [[ | + | =====Related Forms===== |
+ | * [[boyboy]] | ||
− | + | =====Translations===== | |
− | + | * English: ''Apprentice'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | == | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * English: '' |
Latest revision as of 20:01, 27 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English boy
Pronunciation
- bͻ́ì
Noun
- Pikin wey be male.
- How about di boy? — (KAD_31_Girls-Education_M__77, How about the boy?)
- One day, I dey work, one girl wit one boy come, and say auntie, see! — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__43, One day, I was at work when a girl came with a boy, and said, auntie, look!)
- Meghan Markle don born baby boy for Prince Harry. — (bbc__85296, Reuters Meghan Markle has given birth to a bouncing baby boy for Prince Harry.)
- Person wey dey serve person.
- Na because you no too dey shout na im make dis your boy get mind tell you sey e no go do wetin you tell am. — (NSC_2021, It's because you are not harsh that's why your apprentice can boldly say that he won't do what you asked him to do.)
- Person wey be person boy go still dey reason sey im go be oga one day; and e too, e go get im own boy wey go dey work for am. — (NSC_2021, A person who is a subordinate to someone will hope that one day he will become the boss, and he too will have a subordinate who will work for him.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a young male, apprentice, subordinate,
Pronunciation2
- bͻ̀í
Noun
- Person wey dey serve person for shop.
- All dis boy wey you pack full for here and you say market no dey move. Make dem comot go find customer for market naw. — (NSC_2021, You have a lot of apprentices here and you say sales are bad. Let them go and canvass for customers in the market.)
- No be sey you get money o. How many boy you don train for here? — (NSC_2021, It isn't all about your wealth. How many apprentices have you trained here?)
Related Forms
Translations
- English: Apprentice