braintouch

Revision as of 18:12, 30 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English brain and touch

Pronunciation

  • brȇintɔ̀tʃ

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen we be sey person no do like sey im mind dey work well.
  • Just leave di guy like dat e get braintouch.  — (Let him be. He has mental problem.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: mentally unstable