bring

Naija

Etymology

From: English bring

Pronunciation

  • brɪ̑ŋ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 85
  • Frequency rank in NSC treebank: 158
  • Frequency in raw corpus: 1836
  • Frequency rank in raw corpus: 210

Verb

  • Make person carry someting give anoder person.
  • Bring change.  — (IBA_05_Cobbler_DG__224, Bring the change.)
  • You go go house go bring my shoe come abeg.  — (NSC_2021, You will go home to bring my shoe please.)
  • You go dey, you go dey bring am small, small, dey chop am,  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__48, You'll... you'll bring it out bit by bit and eat it.)

Serial Verb

  • Welcome bros, wetin you bring come?  — NSC_Onwuegbuzia_2021, Welcome brother, what did you bring?)

Translations

  • English: bring