Difference between revisions of "broda"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
* brɔ̀dá | * brɔ̀dá | ||
<sm2>Pcm-ng-broda.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-broda.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-broda.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-broda.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 16:45, 1 January 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: brother
Pronunciation
- brɔ̀dá
Noun
- Man wey be sey im wit person get di same mama and/or papa.
- O boy my wife dey, my broda, de dey. — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__57, O boy, my wife is fine; my brother, they are fine.)
- Conte fellow Italian broda Maurizio Sarri dey road to take ova from am. — (bbc__26176, Conte the fellow Italian brother, Maurizio Sarri is set to succeed him.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: brother, male relative
Noun (vocative)
- Person paddy wey de be di same age grade.
- Broda, I hail you. — (Egbokhare_2021, Friend, I am greeting you.)
- Man wey person dey respect.
- Broda I bin hear sey you dey call me. — (NSC_2021, Brother, I heard you were calling me.)
Synonyms
Translations
- English: friend, acquintance, age grades, sir