Difference between revisions of "broda"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * uncle 0.87 128, daughter 0.86 274, cousin 0.84 39, colleague 0.83 48, broder 0.83 138, father 0.83 338, neighbour 0.83 85, sista 0.81 39, b...") |
|||
(12 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | + | [[broder]], [[brother]] | |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''brother'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* brɔ̀dá | * brɔ̀dá | ||
<sm2>Pcm-ng-broda.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-broda.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-broda.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-broda.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Man wey be sey im wit person get di same mama and/or papa. | |
− | + | :* {{ux|dv|O boy my wife dey, my '''broda''', de dey. |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__57, O boy, my wife is fine; my brother, they are fine.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Conte fellow Italian '''broda''' Maurizio Sarri dey road to take ova from am. |(bbc__26176, Conte the fellow Italian brother, Maurizio Sarri is set to succeed him.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | + | [[uncle]] | |
− | ==== | + | ====Antonyms==== |
− | * | + | * [[sista]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: brother, male relative | + | * English: ''brother'', ''male relative'' |
− | |||
− | |||
===Noun (vocative)=== | ===Noun (vocative)=== | ||
− | + | #Person [[paddy]] wey de be di same age grade. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Broda''', I hail you. |(Friend, I am greeting you.)}} | |
− | + | # Man wey person dey respect. | |
− | + | #:* {{ux|dv| '''Broda''' I bin hear sey you dey call me. |(Brother, I heard you were calling me.)}} | |
− | #: {{ux|dv|'''Broda''', I hail you. |(Friend, I am greeting you.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | + | [[uncle]], [[oga]], [[boss]] | |
− | ==== | + | ====Antonym==== |
− | + | [[sista]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: friend, | + | * English: ''brother, male relative, ''friend, acquaintance'', ''sir'' |
Latest revision as of 18:16, 30 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: brother
Pronunciation
- brɔ̀dá
Noun
- Man wey be sey im wit person get di same mama and/or papa.
- O boy my wife dey, my broda, de dey. — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__57, O boy, my wife is fine; my brother, they are fine.)
- Conte fellow Italian broda Maurizio Sarri dey road to take ova from am. — (bbc__26176, Conte the fellow Italian brother, Maurizio Sarri is set to succeed him.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: brother, male relative
Noun (vocative)
- Person paddy wey de be di same age grade.
- Broda, I hail you. — (Friend, I am greeting you.)
- Man wey person dey respect.
- Broda I bin hear sey you dey call me. — (Brother, I heard you were calling me.)
Synonyms
Antonym
Translations
- English: brother, male relative, friend, acquaintance, sir