Difference between revisions of "broda"

 
Line 26: Line 26:
 
===Noun (vocative)===
 
===Noun (vocative)===
 
#Person [[paddy]] wey de be di same age grade.
 
#Person [[paddy]] wey de be di same age grade.
#:* {{ux|dv|'''Broda''', I hail you. |(Egbokhare_2021, Friend, I am greeting you.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Broda''', I hail you. |(Friend, I am greeting you.)}}
 
# Man wey person dey respect.
 
# Man wey person dey respect.
#:* {{ux|dv| '''Broda''' I bin hear sey you dey call me. |(NSC_2021, Brother, I heard you were calling me.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Broda''' I bin hear sey you dey call me. |(Brother, I heard you were calling me.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 18:16, 30 April 2023

Naija

Alternative forms

broder, brother

Etymology

From English: brother

Pronunciation

  • brɔ̀dá

Play Play

Noun

  • Man wey be sey im wit person get di same mama and/or papa.
  • O boy my wife dey, my broda, de dey.  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__57, O boy, my wife is fine; my brother, they are fine.)
  • Conte fellow Italian broda Maurizio Sarri dey road to take ova from am.  — (bbc__26176, Conte the fellow Italian brother, Maurizio Sarri is set to succeed him.)

Synonyms

uncle

Antonyms

Translations

  • English: brother, male relative

Noun (vocative)

  1. Person paddy wey de be di same age grade.
    • Broda, I hail you.  — (Friend, I am greeting you.)
  2. Man wey person dey respect.
    • Broda I bin hear sey you dey call me.  — (Brother, I heard you were calling me.)

Synonyms

uncle, oga, boss

Antonym

sista

Translations

  • English: brother, male relative, friend, acquaintance, sir