bubu

Revision as of 08:23, 23 August 2021 by 197.210.29.106 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From:unknown

Pronunciation

  • bùbù


Verb

Sey person dey blow lie.

  • Na bubu government dey bubu ASUU na im make lecturers de always strike.  — (NSC_Abonyi_2020, ASUU goes on strike regularly because the government is insincere.)

Related forms

bobo

Synonym

fabu, lie lie

Translation

  • English: to tell a lie