bubu

Naija

Etymology

From:unknown

Pronunciation

bùbù

Definition

Sey person dey blow lie

Verb

  • Na bubu government dey bubu ASUU na im make lecturers de always strike.  — (ASUU goes on strike regularly because the government is insincere.)

Related forms

bobo

Synonym

fabu, lie lie

Antonym

Translation

  • English: to tell a lie