bubu

Revision as of 16:39, 3 November 2020 by 154.66.42.133 (talk) (→‎Antonym)

Naija

Etymology

From:unknown

Pronunciation

bùbù

Definition

Sey person dey blow lie

Verb

  • Na bubu government dey bubu ASUU na im make lecturers de always strike.  — (NSC_Odirin 2020, ASUU goes on strike regularly because the government is insincere.)

Related forms

bobo

Synonym

fabu, lie lie

Translation

  • English: to tell a lie