buka

Revision as of 13:06, 18 October 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • búkà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 12
  • Frequency rank in raw corpus: 7325

Definition

  • Local place wey people dey buy food.

Noun

I go chop for buka when I dey comot go work  — (Egbokhare 2020. I will eat at the restaurant when I am going to work.)
Di buka don close  — (Egbokhare 2020. The buka has been closed.)

Derived forms

Synonyms

mamaput, bukateria, mami market

Translations

  • English: cheap restaurant