buka

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • búkà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 12
  • Frequency rank in raw corpus: 7325

Definition

  • Local place wey people dey buy food.

Noun

  • I go chop for buka when I dey comot go work  — (Egbokhare_2020, I will eat at the restaurant when I go to work.)
  • Di buka don close  — (Egbokhare_2020, The buka has been closed.)

Synonyms

mamaput, bukateria, mami market

Translations

  • English: cheap restaurant