bukateria

Naija

Etymology

From: Yoruba buka and English cafeteria

Pronunciation

  • bùkàtérjà

Play Play

Definition

Small shop wey de dey sell food.

Noun

E be like na bukateria food dey sweet pass abi?  — (NSC_Emeka_2020, It seems the local restaurants have better meals, right?)

Synonyms

mama put, iya basira, buka, mami market

Translations

  • English: local canteen