Difference between revisions of "bulala"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-bulala.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bulala.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bulala.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bulala.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Tiny stick or horse skin wey dey | + | Tiny stick or horse skin wey de dey use de dey use flog person. |
− | :{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala''' everybody couple.|(NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)}} | + | :{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala''' everybody couple up.|(NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 27: | Line 21: | ||
#Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting. | #Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting. | ||
#:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)}} | #:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)}} | ||
− | #Sey man sabi | + | #Sey man sabi [[nack]] with woman. |
− | #:{{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get | + | #:{{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi '''bulala''' pass [[hegoat]].|(NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 34: | Line 28: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''to flog, to have sex'' | + | * English: ''to flog, ''to have sex'' |
Revision as of 13:15, 19 May 2021
Naija
Etymology
From: Hausa "bulala" for cane
Pronunciation
- bùlálà
Noun
Tiny stick or horse skin wey de dey use de dey use flog person.
- As teacher enter class with bulala everybody couple up. — (NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)
Synonyms
Translations
- English: horsewhip, cane
Verb
- Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting.
- I go bulala you o. — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
- Sey man sabi nack with woman.
- Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat. — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)
Synonyms
Translations
- English: to flog, to have sex