Difference between revisions of "bulala"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Tiny stick or rope wey long
+
Tiny stick or horse skin wey dey do like rope wey de dey use [[wipe]] person for hand, back or [[yansh]].
 
:{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala'''  everybody couple.|(NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)}}
 
:{{ux|dx|As teacher enter class with '''bulala'''  everybody couple.|(NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)}}
  

Revision as of 20:35, 4 December 2020

Naija

Etymology

From: Hausa "bulala" for cane

Pronunciation

  • bùlálà

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Noun

Tiny stick or horse skin wey dey do like rope wey de dey use wipe person for hand, back or yansh.

As teacher enter class with bulala everybody couple.  — (NSC_Abonyi_2020, When the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)

Synonyms

Translations

  • English: horsewhip, cane

Verb

  1. Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting.
    I go bulala you o.  — (Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)
  2. Sey man sabi sleep with woman.
    Dem dey talk am sey men wey no get chichi sabi bulala pass hegoat.  — (NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)

Synonyms

Translations

  • English: to flog, to have sex