Difference between revisions of "bunk"

Line 13: Line 13:
 
* Frequency in raw corpus: 3302
 
* Frequency in raw corpus: 3302
 
* Frequency rank in raw corpus: 117
 
* Frequency rank in raw corpus: 117
 
===Definition===
 
* [[House]] wey [[guyman]] dey stay.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
+
#[[House]] wey [[guyman]] dey stay.
* {{ux|dv|I dey my '''bunk''' dey [[shayo]]. |(NSC_Ajede_2020,I am in my room.)}}
+
* {{ux|dv|I dey my '''bunk''' dey [[shayo]]. |(NSC_Ajede_2020,I am in my room drinking.)}}
 
+
* {{ux|dv|Di guy dey relax for im '''bunk''' wit im babe. |(NSC_Ajede_2020, The guy is chilling with his girlfriend in his room.)}}
* {{ux|dv|Emeka dey relax for im '''bunk''' wit im babe. |(NSC_Ajede_2020, Emeka chilling with his girlfriend in his room .)}}
+
# Bed wey get up and down wey student dey use for hostel.
 
+
*{{ux|dv|Na up '''bunk''' I dey like when I dey school dat year. |(NSC_2021, While in school back then I preferred the top bunk.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:49, 19 May 2021

Naija

Etymology

  • From English bunk.

Pronunciation

  • bɔ̑ŋk

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 194
  • Frequency rank in NSC treebank: 82
  • Frequency in raw corpus: 3302
  • Frequency rank in raw corpus: 117

Noun

  1. House wey guyman dey stay.
  • I dey my bunk dey shayo.  — (NSC_Ajede_2020,I am in my room drinking.)
  • Di guy dey relax for im bunk wit im babe.  — (NSC_Ajede_2020, The guy is chilling with his girlfriend in his room.)
  1. Bed wey get up and down wey student dey use for hostel.
  • Na up bunk I dey like when I dey school dat year.  — (NSC_2021, While in school back then I preferred the top bunk.)

Synonyms


Translations

  • English: house, home, room