bunk
Naija
Etymology
- From English bunk.
Pronunciation
- bɔ̑ŋk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 194
- Frequency rank in NSC treebank: 82
- Frequency in raw corpus: 3302
- Frequency rank in raw corpus: 117
Noun
- House wey guyman dey stay.
- I dey my bunk dey shayo. — (NSC_Ajede_2020,I am in my room drinking.)
- Di guy dey relax for im bunk wit im babe. — (NSC_Ajede_2020, The guy is chilling with his girlfriend in his room.)
- Bed wey get up and down wey student dey use for hostel.
- Na up bunk I dey like when I dey school dat year. — (NSC_2021, While in school back then I preferred the top bunk.)
Synonyms
Translations
- English: house, home, room