bushattack

Naija

Etymology

From English bush and attack

Pronunciation

  • búʃàtâk

Play Play

Noun

  • Sey person dey shit for bush
  • I wan go do bushattack.  — (I want to defecate in the bush.)
  • Dis bushattack wey you dey do, na di day snake go chop you for yansh you go know.  — (You go around defecating but the day you'll get bitten in the butt by a snake, you'll know.)

Synonyms

Translations

  • English: defecating in the bush