shit

Naija

Etymology

From English: shit

Pronunciation

  • ʃît

Play Play

Noun

  • Di tin wey come out for person yansh if person dey kaka.
  • E march shit.  — (He/she stepped on excrete.)

Synonyms

Translations

  • English: excrete

Verb

  • I no just get my belle, abeg I dey go shit.  — (My stomach is upset, please I need to poo.)
  • I dey shit.  — (I am defecating.)

Translations

  • English: to excrete