kaka

Naija

Etymology

From English: caca excrement. See also French caca.

Pronunciation

  • kàká


Verb

  • Sey person go shit for bush.
  • I dey kaka for bush.  — (I am defecating in the bush.)
  • when I dey village dat time, we dey kaka for bush.  — (When I was in the village, I defecate in the bush.)

Synonyms

Translations

  • English: the practice of defecating in the bush