bushattack
Naija
Etymology
From English bush and attack
Pronunciation
- búʃàtâk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
Usage
- Dem dey use am wella for Bini and Delta side
Noun
Shit wey person shit for bush
- I wan go do bushattack. — (Egbokhare_2020, I want to defecate in the bush.)
Synonyms
Translations
- English: defecating in the bush