Difference between revisions of "by"
(→Adverb) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
#Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass or dey happen. | #Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass or dey happen. | ||
#:*{{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)}} | #:*{{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)}} | ||
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being '''by''' now.|(NSC_2022, He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)}} |
− | + | #:*{{ux|dv| Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)}} | |
− | |||
− | |||
− | #:*{{ux|dv|Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)}} | ||
#Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye. | #Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye. | ||
− | #:*{{ux|dv|After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )}} | + | #:*{{ux|dv| After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)}} |
#:*{{ux|dv|Some people for dis life na to '''by''' do person strong ting. |(NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)}} | #:*{{ux|dv|Some people for dis life na to '''by''' do person strong ting. |(NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)}} | ||
Revision as of 09:59, 15 April 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English by
Pronunciation
- bàɪ̀
Adverb
- Word wey dey dress near anoder word to show sey something don happen pass or dey happen.
- By then di mata don come tire am. — (bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)
- Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being by now. — (NSC_2022, He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)
- Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time. — (bbc__73682, The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)
- Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
- After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork. — (NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)
- Some people for dis life na to by do person strong ting. — (NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: by, deliberately