Difference between revisions of "by"

 
(13 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* baɪ
+
* /báɪ̀/
 
<sm2>Pcm-ng-by.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-by.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-by.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-by.m.ogg</sm2>
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Word wey dey gum anoder word show  
+
#Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass or dey happen.
#: {{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being '''by''' now.|(He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)}}
#: {{ux|dv|I fit tell '''by''' fact say im no know about dis until Saturday evening. |(bbc__39341, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)}}
#: {{ux|dv|Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, __no translation__)}}
+
#Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
#: {{ux|dv|But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja '''by''' 10:45pm on Tuesday night. |(bbc__23595, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)}}
#: {{ux|dv|Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being '''by''' now |(bbc__55344, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Some people for dis life na to '''by''' do person strong ting. |(By nature some persons are sadistic.)}}
#: {{ux|dv|Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say '''by''' now dem go don settle all di outstanding issues wey dey ground to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be. |(bbc__77168, __no translation__)}}
+
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[byforce]], [[byforce work]], [[bymouth]]
 
* [[byforce]], [[byforce work]], [[bymouth]]
Line 27: Line 27:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''by'', ''deliberately''
 
* English: ''by'', ''deliberately''
 
===Adverb===
 
defiition
 
#: {{ux|dv|Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say '''by''' now dem go don settle all di outstanding issues wey dey ground to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be. |(bbc__77168, __no translation__)}}
 
====Synonyms====
 
*[[carry]]
 
 
====Translations====
 
* English: ''deliberately''
 

Latest revision as of 20:59, 27 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English by

Pronunciation

  • /báɪ̀/

Play Play

Adverb

  1. Word wey dey dress near anoder word to show sey something don happen pass or dey happen.
    • Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being by now.  — (He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)
    • Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time.  — (The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)
  2. Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
    • After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork.  — (The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)
    • Some people for dis life na to by do person strong ting.  — (By nature some persons are sadistic.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: by, deliberately