Difference between revisions of "by"

 
(9 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* baɪ
+
* /báɪ̀/
 
<sm2>Pcm-ng-by.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-by.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-by.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-by.m.ogg</sm2>
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Word wey dey dress near anoder word for talk talk to show when someting happen.
+
#Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass or dey happen.
#:*{{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)}}
+
#:*{{ux|dv| Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being '''by''' now.|(He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)}}
#:*{{ux|dv|I fit tell '''by''' fact say im no know about dis until Saturday evening. |(bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)}}
+
#:*{{ux|dv| Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)}}
#:*{{ux|dv|Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being '''by''' now |(bbc__55344, Mr Haruna Isah, who grows maize and groundnut, observed that in the past his maize would have grown much taller than it presently was.)}}
+
#Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
#:*{{ux|dv|Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say '''by''' now dem go don settle all di outstanding issues wey dey ground to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be. |(bbc__77168, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv| After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)}}
#Word wey dey gum'dress near anoder word for talk talk to show di time someting happen
+
#:*{{ux|dv|Some people for dis life na to '''by''' do person strong ting. |(By nature some persons are sadistic.)}}
#:*{{ux|dv|Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, __no translation__)}}
 
#:*{{ux|dv|But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja '''by''' 10:45pm on Tuesday night. |(bbc__23595, __no translation__)}}
 
#Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye
 
#:*{{ux|dv|After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )}}
 
#:*{{ux|dv|Some people for dis life na to ''by''' do person strong ting. |(NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 20:59, 27 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English by

Pronunciation

  • /báɪ̀/

Play Play

Adverb

  1. Word wey dey dress near anoder word to show sey something don happen pass or dey happen.
    • Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being by now.  — (He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)
    • Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time.  — (The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)
  2. Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
    • After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork.  — (The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)
    • Some people for dis life na to by do person strong ting.  — (By nature some persons are sadistic.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: by, deliberately