Difference between revisions of "by"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * /báɪ̀/ |
<sm2>Pcm-ng-by.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-by.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-by.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-by.m.ogg</sm2> | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | #Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass. | + | #Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass or dey happen. |
− | #:*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv| Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being '''by''' now.|(He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)}} |
− | + | #:*{{ux|dv| Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)}} | |
− | + | #Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye. | |
− | + | #:*{{ux|dv| After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)}} | |
− | #:*{{ux|dv|Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |( | + | #:*{{ux|dv|Some people for dis life na to '''by''' do person strong ting. |(By nature some persons are sadistic.)}} |
− | |||
− | #Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye | ||
− | #:*{{ux|dv|After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |( | ||
− | #:*{{ux|dv|Some people for dis life na to ''by''' do person strong ting. |( | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Latest revision as of 20:59, 27 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English by
Pronunciation
- /báɪ̀/
Adverb
- Word wey dey dress near anoder word to show sey something don happen pass or dey happen.
- Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being by now. — (He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)
- Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time. — (The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)
- Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
- After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork. — (The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)
- Some people for dis life na to by do person strong ting. — (By nature some persons are sadistic.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: by, deliberately