Difference between revisions of "by"

 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bàɪ̀
+
* /báɪ̀/
 
<sm2>Pcm-ng-by.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-by.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-by.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-by.m.ogg</sm2>
Line 13: Line 13:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
#Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass or dey happen.
 
#Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass or dey happen.
#:*{{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)}}
+
#:*{{ux|dv| Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being '''by''' now.|(He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)}}
#:*{{ux|dv| Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being '''by''' now.|(NSC_2022, He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)}}
+
#:*{{ux|dv| Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)}}
#:*{{ux|dv| Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)}}
 
 
#Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
 
#Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
#:*{{ux|dv| After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)}}
+
#:*{{ux|dv| After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)}}
#:*{{ux|dv|Some people for dis life na to '''by''' do person strong ting. |(NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)}}
+
#:*{{ux|dv|Some people for dis life na to '''by''' do person strong ting. |(By nature some persons are sadistic.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Latest revision as of 20:59, 27 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English by

Pronunciation

  • /báɪ̀/

Play Play

Adverb

  1. Word wey dey dress near anoder word to show sey something don happen pass or dey happen.
    • Im na maize and groundnut farmer, e say if na before, im maize for don tall reach human being by now.  — (He is a maize and groundnut farmer, he mentioned that in the past, by this time, his maize would grown as tall as a person.)
    • Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time.  — (The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)
  2. Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
    • After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork.  — (The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him.)
    • Some people for dis life na to by do person strong ting.  — (By nature some persons are sadistic.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: by, deliberately