by

Revision as of 16:33, 6 September 2021 by 102.89.1.32 (talk) (→‎Adverb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English by

Pronunciation

  • baɪ

Play Play

Adverb

  1. Word wey dey dress near anoder word to show sey something don happen pass.
    • By then di mata don come tire am.  — (bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)
    • Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being by now.  — (bbc__55344, Mr Haruna Isah, who grows maize and groundnut, observed that in the past his maize would have grown much taller than it presently was.)
    • I fit tell by fact say im no know about dis until Saturday evening.  — (bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)
  2. Word wey dey dress near anoder word to show di time wey someting go happen.
    • Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time.  — (bbc__73682, __no translation__)
    • But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja by 10:45pm on Tuesday night.  — (bbc__23595, __no translation__)
  3. Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye
    • After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork.  — (NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )
    • Some people for dis life na to by' do person strong ting.  — (NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: by, deliberately