by

Revision as of 16:42, 6 September 2021 by 102.89.1.140 (talk) (→‎Adverb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English by

Pronunciation

  • baɪ

Play Play

Adverb

  1. Word wey dey dress near anoder word to show sey something don happen pass or dey happen.
    • By then di mata don come tire am.  — (bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)
    • Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being by now.  — (bbc__55344, Mr Haruna Isah, who grows maize and groundnut, observed that in the past his maize would have yielded more going by the relative poor height for the present season.)
  2. Word wey dey dress near anoder word to show sey matter no be lie.
    • I fit tell by fact say im no know about dis until Saturday evening.  — (bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)
  3. Word wey dey dress near anoder word to show di time wey someting go happen.
    • Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time.  — (bbc__73682, The kick-off time for the match between Nigeria and Guinea in the second group game is 3.30pm local time.)
  4. Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye.
    • After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork.  — (NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )
    • Some people for dis life na to by' do person strong ting.  — (NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: by, deliberately