Difference between revisions of "cancel"

m (Conversion script moved page Cancel to cancel: Converting page titles to lowercase)
 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English ' cancel'
+
From: English ''cancel''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* kánsù
 
* kánsù
 
<sm2>Pcm-ng-cancel.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-cancel.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-cancel.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-cancel.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2728
 
* Frequency in raw corpus: 359
 
* Frequency rank in raw corpus: 857
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
cancel: revocate -- Definition in Naija?
+
# Make dem remove someting.
 
+
#:* {{ux|dv| Court don '''cancel''' wetin di paper talk sey make e do. |(Court has revoked what was stated in the document.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| Na so, I take '''cancel''' di eleba story. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Make person [[chop]] someting.
#: {{ux|dv|Court don '''cancel''' wetin di paper talk sey make e do. |(Court has revoked what was stated in the document.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dose guys don '''cancel''' 15 wrap of [[fufu]]. |(Those people have eaten 10 wraps of fufu.)}}
# mark-obj (frequency:31)
+
#:* {{ux|dv| For my [[korokoro]] eyes na im de '''cancel''' six carton of beer wit three full turkey. [[men]] dey o! |(Before my very eyes, they drank six packs of beer and three whole turkeys! People!)}}
#: {{ux|dv|PDP dey ask INEC to '''cancel''' Kano rerun |(bbc__79969, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|James Ibori lose appeal against UK court to '''cancel''' im ex-convict case |(bbc__60829, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|E vex afta dem '''cancel''' di goal wey Leroy Sane score because of offside. |(bbc__84865, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Many believe say goment '''cancel''' di approval wey dey first give am becos im port. |(bbc__65359, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|Na so, I take '''cancel''' di eleba story. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)}}
 
#: {{ux|dv|Why Nigeria army use speed '''cancel''' UNICEF suspension |(bbc__100424, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Di total votes be 256,763 and di number wey dem '''cancel''' na 11,111. |(bbc__39082, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Reuters President Uhuru Kenyatta, wey win di election wey dem '''cancel''', say judges do 'judicial coup'. |(bbc__85420, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Dem don suspend all train journeys for Costa Rica and '''cancel''' flights. |(bbc__29000, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|President Juan Carlos talk say make public and private workers take di day off, and '''cancel''' school classes. |(bbc__83388, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Nigeria goment no allow am use Eagle Square to declare im intention again as dem change dia mind come '''cancel''' di permission. |(bbc__73749, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E don dey affect students sotay dem never fit graduate Di non-teaching staff of Nigerian universities don '''cancel''' dem strike. |(bbc__44304, __no translation__)}}
 
# - (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Di court talk say if Mr Melaye no show for di next date wey dem postpone di case, den na '''cancel''' be dat. |(bbc__33958, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why e come be say na because Joao Havelange wey be FIFA president no like make dem do dis World Cup for Nigeria e make dem come '''cancel''' di thing. |(deuber__5986, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|And if you try '''cancel''' di meeting or postpone am, somebody like Konko go just go straight go make report to police. |(deuber__6773, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis dey come afta Appeal court for 9 May, 2019 '''cancel''' di judgement of di govnorship election tribunal and declare di candidate All Progressives Congress , Gboyega Oyetola, as winner of di election. |(bbc__40466, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216
 
 
 
====Antonyms====
 
* postpone 0.84 121, reject 0.81 244, suspend 0.79 391, declare 0.78 651, extend 0.73 102, rig 0.72 31, shift 0.72 118, conduct 0.71 183, file 0.70 216
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: revocate
+
* English: ''revoke'', ''consume''

Latest revision as of 18:58, 30 April 2023

Naija

Etymology

From: English cancel

Pronunciation

  • kánsù

Play

Verb

  1. Make dem remove someting.
    • Court don cancel wetin di paper talk sey make e do.  — (Court has revoked what was stated in the document.)
    • Na so, I take cancel di eleba story.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)
  2. Make person chop someting.
    • Dose guys don cancel 15 wrap of fufu.  — (Those people have eaten 10 wraps of fufu.)
    • For my korokoro eyes na im de cancel six carton of beer wit three full turkey. men dey o!  — (Before my very eyes, they drank six packs of beer and three whole turkeys! People!)

Translations

  • English: revoke, consume