carry

Revision as of 15:07, 10 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English carry

Pronunciation

  • kárì

Play Play

Verb

  1. Make person take someting from where e dey.
    • Go carry food for kitchen.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Go and take your food from the kitchen.)
    • No forget your phone, carry am follow body.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Don't forget your phone, take it along.)
    • Carry your banga soup.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__129, Get your banga sauce.)
  2. Make person hold someting.
    • E go still release di oil wey e carry.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__59, It will still release the oil it contains.)
    • E no vex or carry wetin happen for mind.  — (jw__18975,He did not get angry or took what happened to heart.)
  3. Make person or someting get someting for body.
    • E don carry coro.  — (Egbokhare_2020, He has contracted coronavirus.)
    • We dey work with traditional rulers and oda ogbonge tori pipo wey go teach di pipo to stop am onto say na rat na im dey carry and spread di Lassa disease.  — (bbc__33635, We are working with traditional rulers and other prominent people that will sensitize the people on how Lassa disease is spread by rat.)
  4. Make woman get belle.
    • And dat belle I must carry am.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__73, And that pregnancy, I must conceive it.)
  5. Make person win someting.
    • Wait! who carry am? Di girls abi na di guys? Di girls!  — (deuber__2019, Wait! Who won? The girls or the boys? The girls!)
    • Last season, wetin you carry?  — (PRT_03_Football_DG__42, Last season, what did you win ?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: take, contract, conceive, carry, contain, win