cash madam

Revision as of 19:05, 30 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English cash and madam

Pronunciation

  • káʃ màdâm

Play Play

Noun

  • Woman wey get levels sake of sey she sabi spend money wey she get money from market or oder kind business for occasion.
  • Na rice market she do take become cash madam before she come enter politics.  — (She became wealthy from being a rice magnate before venturing into politics.)

Related forms

Translations

  • English: a wealthy woman living ostentatiously