Difference between revisions of "cast"
Line 16: | Line 16: | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
* Make dem know someting wey de no want make e comot e know. | * Make dem know someting wey de no want make e comot e know. | ||
− | ** {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |( | + | ** {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |(NSC_2020, Sir, you have been exposed.)}} |
− | ** {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, di matter don '''cast'''. | ( | + | ** {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, di matter don '''cast'''. | (NSC_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 18:13, 12 February 2022
Naija
Etymology
From: English cast
Pronunciation
kâst
Verb
Transitive
- Make person talk di ting wey anoder person do or anoder be.
- If you no stop dis kurukere waka, I go cast you. — (NSC_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
- Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am. — (NSC_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)
Intransitive
- Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
- Omo, you don cast for street. — (NSC_2020, Sir, you have been exposed.)
- I no know who go talk yeye talk o, di matter don cast. — (NSC_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)
Related forms
Translation
English exposed