Difference between revisions of "cast"

Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
+
# Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
 
#:* {{ux|dv| If you no stop dis [[kurukere]] waka, I go '''cast''' you. |(If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)}}
 
#:* {{ux|dv| If you no stop dis [[kurukere]] waka, I go '''cast''' you. |(If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)}}
** {{ux|dv| Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro '''cast''' am. | (He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro '''cast''' am. | (He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)}}
 
# Make  person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye.  
 
# Make  person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye.  
 
#:* {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |(NSC_2020, Sir, you have been exposed.)}}
 
#:* {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |(NSC_2020, Sir, you have been exposed.)}}

Revision as of 20:12, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English cast

Pronunciation

kâst

Play Play

Verb

  1. Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
    • If you no stop dis kurukere waka, I go cast you.  — (If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
    • Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am.  —  (He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)
  2. Make person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye.
    • Omo, you don cast for street.  — (NSC_2020, Sir, you have been exposed.)
    • I no know who go talk yeye talk o, but di matter don cast.  —  (I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)
    • Dat club don cast naw. Any small team fit beat dem.  — (That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)

Related forms

casting

Translation

English exposed