cast

Naija

Etymology

From: English cast

Pronunciation

kâst

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person talk di ting wey anoder person do or anoder be.
    • If you no stop dis kurukere waka, I go cast you.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
    • Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)

Intransitive

  • Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
    • Omo, you don cast for street.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Sir, you have been exposed.)
    • I no know who go talk yeye talk o, di matter don cast.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)

Related forms

casting

Translation

English exposed