cast
Naija
Etymology
From: English cast
Pronunciation
kâst
Verb
Transitive
- Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
- If you no stop dis kurukere waka, I go cast you. — (NSC_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
- Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am. — (NSC_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)
Intransitive
- Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
- Omo, you don cast for street. — (NSC_2020, Sir, you have been exposed.)
- I no know who go talk yeye talk o, di matter don cast. — (NSC_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)
Related forms
Translation
English exposed