coconut water

Naija

Alternative forms

Etymology

From English coconut water

Pronunciation

  • kòkònɔ́t wɔ̀tá


Noun

Water wey sempe for inside coconut.

No drink coconut water. E dey make person no know book.  — (Egbokhare_2020, Do not drink coconut water because it makes someone to be unintelligent.)

Related forms

Translations

  • English: coconut water.