Difference between revisions of "coldwater"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
# Water wey dey put for fridge, wey never turn [[iceblock]] | # Water wey dey put for fridge, wey never turn [[iceblock]] | ||
#:* {{ux|dv| E no good make person dey take medicine with '''coldwater'''.|(NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)}} | #:* {{ux|dv| E no good make person dey take medicine with '''coldwater'''.|(NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Chest dey pain you, you still dey drink '''coldwater'''?|(NSC_2021, You chest hurt and you are still taking cold water? )}} | + | #:* {{ux|dv| Chest dey pain you, you still dey drink '''coldwater'''? Stop am [[jor]]!|(NSC_2021, You chest hurt and you are still taking cold water? Stop it!)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 07:39, 11 November 2022
Naija
Alternative form
Etymology
From: English cold and water
Pronunciation
- kòldwɔ̀tá
Noun
- Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
- If you want use coldwater baff, naim be sey wetin you want use cover body go near you. Dis harmattan no dey follow you laugh o. — (NSC_2021, If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)
- Water wey dey put for fridge, wey never turn iceblock
- E no good make person dey take medicine with coldwater. — (NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)
- Chest dey pain you, you still dey drink coldwater? Stop am jor! — (NSC_2021, You chest hurt and you are still taking cold water? Stop it!)
Related forms
Antonym
Translation
- English: cold water