Difference between revisions of "coldwater"
(→Naija) |
|||
(8 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
From: English ''cold and water'' | From: English ''cold and water'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kòlwɔ̀tá |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-cold water.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-coldwater.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-coldwater.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Water wey | + | # Water wey dey no put for fire or sun make e hot. |
− | :* {{ux|dv| E no good make person dey take medicine with '''coldwater'''.|( | + | #:* {{ux|dv| If you want use '''coldwater''' [[baff]], naim be sey wetin you want use cover body go near you. Dis harmattan no dey follow you laugh o.|( If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)}} |
− | :* {{ux|dv| Chest dey pain you, you still dey drink '''coldwater''' | + | # Water wey dey put for fridge, wey never turn [[iceblock]] |
+ | #:* {{ux|dv| E no good make person dey take medicine with '''coldwater'''.|(It is not advisable to take medications with cold water.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Chest dey pain you, you still dey drink '''coldwater'''? Stop am [[jor]]!|(Your chest hurts and you are still taking cold water? Stop it!)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 20:22, 28 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From: English cold and water
Pronunciation
- kòlwɔ̀tá
Noun
- Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
- If you want use coldwater baff, naim be sey wetin you want use cover body go near you. Dis harmattan no dey follow you laugh o. — ( If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)
- Water wey dey put for fridge, wey never turn iceblock
- E no good make person dey take medicine with coldwater. — (It is not advisable to take medications with cold water.)
- Chest dey pain you, you still dey drink coldwater? Stop am jor! — (Your chest hurts and you are still taking cold water? Stop it!)
Related forms
Antonym
Translation
- English: cold water