Difference between revisions of "coldwater"

 
(10 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
* [[cold water]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''cold and water''
 
From: English ''cold and water''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kòldwɔ̀tá
+
* kòlwɔ̀tá
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-cold water.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-coldwater.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Water wey no too tay for freezer wey never turn to [[iceblock]]
+
# Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
:* {{ux|dv| E no good make person dey take medicine with '''coldwater'''.|(NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you want use '''coldwater''' [[baff]], naim be sey wetin you want use cover body go near you. Dis harmattan no dey follow you laugh o.|( If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)}}
:* {{ux|dv| Chest dey pain you, you still dey drink '''coldwater'''.|( You are having chest pain, and yet you drink cold water.)}}
+
# Water wey dey put for fridge, wey never turn [[iceblock]]
 +
#:* {{ux|dv| E no good make person dey take medicine with '''coldwater'''.|(It is not advisable to take medications with cold water.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Chest dey pain you, you still dey drink '''coldwater'''? Stop am [[jor]]!|(Your chest hurts and you are still taking cold water? Stop it!)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 20:22, 28 February 2024

Naija

Alternative form

Etymology

From: English cold and water

Pronunciation

  • kòlwɔ̀tá

Play Play

Noun

  1. Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
    • If you want use coldwater baff, naim be sey wetin you want use cover body go near you. Dis harmattan no dey follow you laugh o.  — ( If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)
  2. Water wey dey put for fridge, wey never turn iceblock
    • E no good make person dey take medicine with coldwater.  — (It is not advisable to take medications with cold water.)
    • Chest dey pain you, you still dey drink coldwater? Stop am jor!  — (Your chest hurts and you are still taking cold water? Stop it!)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: cold water