coldwater
Naija
Alternative form
Etymology
From: English cold and water
Pronunciation
- kòldwɔ̀tá
Noun
- Water wey dey no put for fire or sun make e hot.
- If you want use coldwater baff, naim be sey wetin you want use cover body go near you. Dis harmattan no dey follow you laugh o. — (NSC_2021, If you want to bathe with cold water you have to have a cloth nearby, the harmattan is not friendly.)
- Water wey dey put for fridge, wey never turn iceblock
- E no good make person dey take medicine with coldwater. — (NSC_2021, It is not advisable to take medications with cold water.)
- Chest dey pain you, you still dey drink coldwater? Stop am jor! — (NSC_2021, You chest hurt and you are still taking cold water? Stop it!)
Related forms
Antonym
Translation
- English: cold water