Difference between revisions of "come"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 12: Line 12:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Sey person return from where e go before.
+
# Make person go reach someting or somewhere.
#:* {{ux|dv|Just '''come''' back. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)}}
+
#:* {{ux|dv| Make una no worry. Shebi na me tell una? I go still '''come''', no worry. |(You all should not worry, I told you right? I will still come, don't worry.)}}
#:* {{ux|dv|Mah I go '''come''' back, |(IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me return.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na who first '''come''' de go first give food o. If you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha. |(Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)}}
 
#Sey man water rush [[comot]] for e body as e dey [[nack]] or do [[soapy]].
 
#Sey man water rush [[comot]] for e body as e dey [[nack]] or do [[soapy]].
#:* {{ux|dv|As man dey '''come''' sharp sharp na so [[bulala]] medicine begin [[reign]]. |(NSC_2021, The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)}}
+
#:* {{ux|dv| As e be sey man no dey fit nack woman tay wey be sey de dey quick '''come''' na im bulala medicine begin reign. ( |(The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 22: Line 22:
  
 
===Auxiliary===
 
===Auxiliary===
Sey person show for somewhere
+
Go look [[con]]
:* {{ux|dv|Who '''come''' for French? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, Who comes from a French country ?)}}
+
* Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.  
Word wey de show wetin or how someting lead to anoder ting.  
+
:* {{ux|dv|E tall pass all of us, e '''con''' huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)}}
:* {{ux|dv|E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone; he looks huge and muscular, and very handsome.)}}
+
:* {{ux|dv| Wetin you '''come''' tell am? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)}}
 +
 
 +
====Translations====
 +
* English: ''is'', ''then''

Latest revision as of 21:30, 3 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English come

Pronunciation

  • kɔ̂m

Play Play

Verb

  1. Make person go reach someting or somewhere.
    • Make una no worry. Shebi na me tell una? I go still come, no worry.  — (You all should not worry, I told you right? I will still come, don't worry.)
    • Na who first come de go first give food o. If you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha.  — (Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)
  2. Sey man water rush comot for e body as e dey nack or do soapy.
    • As e be sey man no dey fit nack woman tay wey be sey de dey quick come na im bulala medicine begin reign. (  — (The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)

Translations

  • English: to return, to ejaculate

Auxiliary

Go look con

  • Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.
  • E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)
  • Wetin you come tell am?  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)

Translations

  • English: is, then